| Author | Message |
|---|
Mell hoggs Novice

Posts: 1
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 02:43 pm | |
| Abeg na who get jamb info,very important |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 03:59 pm | |
| see u dis people na God go punish u una dey post nonsence i don du half of my work before i notice ::: if u no say u no see question why U dey post ;::FOOOLISSHH!!!!! |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 04:01 pm | |
| ABEG CARRY UR JAMB OOO THEIF OLE UNA WON SHOP OUR MONEY!!!!!!!!! |
|
 | |
goody4all Novice

Posts: 9 Location: benue state
 | Subject: I have got english type a questn paper type 4 jamb.its 100 percent. 17/06/11, 04:04 pm | |
| | mali wrote: | Jamb Count down to payment extended. Those that have worked wit mali should testify the authenticity to others. JAMB ANSWERS ON YOUR MOBILE PHONE RUSH !!! RUSH !!! RUSH !!! CLOSING DATE 8TH now 17th JUNE 2011 JAMB JAMB JAMB JUST 2000 Naira for d 4 SUBJECTS 100 % TO ART AND SCIENCE. 280 to 310 ASSURED to MY CANDIDATE. MAKE YOUR PAYMENT TO THE ACCOUNT NUMBER BELOW payment closes on 8/6/2011 now 17/6/2011 PHONE NUMBER:08039424398 StanbicIBTC BANK. ACCOUNT NUMBER 7300285027 NAME OF ACCOUNT: UWAFILI MALIJE COLLINS or oceanic bank Acc no. 0830001016594
|
|
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 04:10 pm | |
| Goody4all UNA THEIF U AND THAT MALI this fake jamb which u dey carry waka u NEVER POST CORRECT NECO U DEY SHOUT 4 JAMB!!! I NO THING WHETHER U GO SCHOOL ONES SELF SEE GOD GO HELP ME 2morrow |
|
 | |
Dannyjordan Novice

Posts: 22
 | Subject: @johnwhite U 2 are foolish y can't u go and do your exam without checking this u fool. @bagrin don't mind him jare olodo osi nothing offhead 17/06/11, 04:20 pm | |
| | johnwhite wrote: | | see u dis people na God go punish u una dey post nonsence i don du half of my work before i notice ::: if u no say u no see question why U dey post ;::FOOOLISSHH!!!!! |
|
|
 | |
bagrin Senior


Posts: 879 Location: ondo
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 04:29 pm | |
| hai which kind dog open naija talk forum na wao |
|
 | |
bagrin Senior


Posts: 879 Location: ondo
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 04:29 pm | |
| hai which kind dog open naija talk forum na wao |
|
 | |
Donmoville Novice

Posts: 9
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 04:41 pm | |
| Oh why mali pls update we guyz with jamb answer |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 05:03 pm | |
| Na money MALI NEED SEE UNA MOUTH HE WON SHOP MONEY WHY CAN OTHER PEOPLE LIKE @BUKLA2 BAGRIN DEY ASK FOR MONEY DEY DO DIS |
|
 | |
btenkobo Novice

Posts: 7
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 05:20 pm | |
| mali abeg no mind dis bad bele pple joor more grease to ur elbow big bro
|
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 05:27 pm | |
| @btenkobo na gods go punish u una begging dis dog!!!!! i bet it with u he has notin to post 4 jamb |
|
 | |
desty4real Senior


Posts: 529 Location: oghara, Delta State
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 05:35 pm | |
| @johnwhite stop insulting the moderators here okay |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 05:55 pm | |
| see as u dey open ur mouth call my name who ar the moderator? HALF OF U AR THEIF |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 05:58 pm | |
| see as u dey open ur mouth call my name who ar the moderator? HALF OF U AR THEIF |
|
 | |
sunnyworld Novice

Posts: 58
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 06:41 pm | |
| mali or whatso ever u call ur self, to hell with ur jamb update, u think u can harmer from dis place why don't u use ur mother or u father to do ritual rather than duping people.evil doer never go unpurnish. Just be waiting for ur own cos i know u have nothing to offer |
|
 | |
Bluka2 Senior

Posts: 621 Location: Naija talk community
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 06:56 pm | |
| if u say na insult u kom do,rememba as u dey type ur insult na urself u first insult o |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 07:12 pm | |
| @mali u don dey mad and also u ar a notorious arm robbery !! u wey no go school won update jamb u ar useless let ur jamb decay inside u.... SELFISH!!!!! |
|
 | |
Guest Guest
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 07:19 pm | |
| have uFRGET D SLOGAN OF DIS NAIJA TALK COMMUNITY " all things are free" how come urs MALI U NA THEIF "oooooleeee" |
|
 | |
hassana Novice

Posts: 1
 | Subject: Re: NECO AND JAMB UPDATES 17/06/11, 07:38 pm | |
| i need tha neco and jamb dubz, jamb especially...pls help mi how do i go abt et? |
|
 | |
|